Jump to content

Ben Carson

From Wikipedia
Rivishon wey hapun for 11:52, 17 June 2024 by Jonywikis (tok | tins wey e put) (Created page with "'''Benjamin Solomon Carson Sr.''' (dem bon am on September 18, 1951) na Amerika retaya neurosurgeon, akademik, wey dey rait buk, an na politishan wey don sarf as di 17th United States Seketri of Hauzin an Urban Divelopmet fom 2017 rish 2021. E dey pipu wey dem go meshon im nem fest for neurosurgeon, e trai bi President of di United States in 2016 Repoblikan primari, Carson na one of di black pesin wey dem sabi wel for United States. ==How e tek stat life an edukas...")
(dif) ← Rivishon wey don old | Rivishon wey hapun last (dif) | Rivishon wey dey niu → (dif)

Benjamin Solomon Carson Sr. (dem bon am on September 18, 1951) na Amerika retaya neurosurgeon, akademik, wey dey rait buk, an na politishan wey don sarf as di 17th United States Seketri of Hauzin an Urban Divelopmet fom 2017 rish 2021. E dey pipu wey dem go meshon im nem fest for neurosurgeon, e trai bi President of di United States in 2016 Repoblikan primari, Carson na one of di black pesin wey dem sabi wel for United States.


How e tek stat life an edukashon

Carson's papa an mama na Robert Solomon Carson Jr. (1914 - 1994), na world war II ogbonge forma Army pesin, an Sorya Carson (née Copeland, 1928 - 2017). Dia two na fom big famili fom Georgia, Carson papa an mama mari diasef Wen dem dey Tennessee, di taim wey im papa dey 28 an mama na 13 years old. Carson papa an mama mari diasef Wen dem dey Tennessee, di taim wey im papa dey 28 an mama na 13 years old.

Awods an norminashon

Carson na memba of di American Academy of Achievement, Alpha an Omega Alpha Honor Medical Society, an di Haratio Alger Association of Distinguished American. Dem don giv Carson 38 honorary doctorate digre an dozen of nashonal merit. Na emeritus fellow of di Yale Cooperation.

Detroit public skul open di Benjamin Carson High Skul of Science an Medicine for student wey wan stodi Medicine. Di skul dey join bodi wit Detroit Receiving Hospital an Machigan State University.

Wia dem ci pruf

  1. "President and Mrs. Bush Attend Ford's Theatre Gala". Office of the Press Secretary. June 1, 2008. Retrieved June 1, 2015. Earlier this year, at a Lincoln birthday celebration at the White House, we honored two Lincoln Medal recipients: Sandra Day O'Connor and Benjamin Carson.
  2. "Benjamin Carson, M.D., Awarded The Ford's Theatre Lincoln Medal". Archived from the original on March 30, 2015. Retrieved June 1, 2015. Benjamin S. Carson, M.D., a renowned pediatric neurosurgeon at Johns Hopkins Children's Center, has been awarded a 2008 Ford's Theatre Lincoln Medal. The award was presented by President and Mrs. Bush to Carson and Justice Sandra Day O'Connor on February 10, 2008, at a White House ceremony.
  3. "America's Best Leaders". U.S. News & World Report.
  4. "Carson, Hopkins Colleagues Named to Institute of Medicine". hopkinschildrens.org. October 11, 2010. Archived from the original on November 25, 2010. Retrieved May 9, 2015.
  5. "2012 Influential Marylanders". Maryland Daily Record. January 28, 2015.
  6. Jones, Jeffrey M. (December 29, 2014). "Barack Obama, Hillary Clinton Extend Run as Most Admired". Gallup. Retrieved January 17, 2015.