Jump to content

Tins wey Jonywikis put

A user with 1,769 edits. Account created on 17 August 2022.
(di one wey niu pas | di one wey old pas) See am (niu wel wel 50 | ) (20 | 50 | 100 | 250 | 500)

1 July 2024

29 June 2024

  • 15:1415:14, 29 June 2024 dif hist +12 Gbenga AdeyinkaNo edit summary di one wey dey nau
  • 15:1415:14, 29 June 2024 dif hist +1,955 N Gbenga AdeyinkaCreated page with "'''Gbenga Adeyinka''' na pesin wey don win plenti awod as Naija Aktor, Komedian, redio an TV presenta, raita, an MC<ref>{{Cite web |last=Ajayi |first=Faith |date=2023-03-26 |title=Gbenga Adeyinka speaks on importance of stand-up comedians |url=https://punchng.com/gbenga-adeyinka-speaks-on-importance-of-stand-up-comedians/ |access-date=2023-06-02 |website=Punch Newspapers |language=en-US}}</ref>. E kom fom Abeokuta we dey Ogun Stet an e dey holways kol imsef CFR (Comedian..."

27 June 2024

25 June 2024

24 June 2024

  • 00:5900:59, 24 June 2024 dif hist +494 Herbert WigweNo edit summary di one wey dey nau
  • 00:5000:50, 24 June 2024 dif hist +12 Herbert WigweNo edit summary
  • 00:4900:49, 24 June 2024 dif hist +2,551 N Herbert WigweCreated page with "'''Herbert Onyewumbu Wigwe''' CFR (15 August 1966 – 9 February 2024) na Naija banka an biznesman. Na im bi manaji dairekto an CEO of Access Bank Plc, wey bi one of Naija big bankin institushon. Wigwe stat wok for Coopers & Lybrand an Guaranty Trust Bank bifor e join Access Bank in 2002 as di deputy Managin dairekto. E kon bi chief exekutiv ofisa of di kompini in January 2014. E kpai insaid helicopter wey skata on 9 February 2024 insaid United States wen e dey go ci..."

22 June 2024

  • 04:4904:49, 22 June 2024 dif hist +10 Ojude Oba festivalNo edit summary di one wey dey nau
  • 04:4804:48, 22 June 2024 dif hist −2 Ojude Oba festivalNo edit summary
  • 04:4504:45, 22 June 2024 dif hist +1,502 N Ojude Oba festivalCreated page with "'''Ojude Oba''' (The King's Forecourt) na old festiva wey Yoruba pipu of Ijebu Ode dey holways du, one partikula big town for Ogun Stet, Sautwestern Nigeria. Di festival dey holways hapun on third day afta Eid alkabir (Ileya), na to sho respet an greet di Roya Majesti, di Awujale of Ijebuland. Na one festiva wey dem.sabi wel wel for yourubaland. Wen dem dey du di festiva, difren kolshora grup wit difren age wey dem sabi as regberegbe wey kom fom di land an dia frend, pi..."

18 June 2024

  • 14:4114:41, 18 June 2024 dif hist +12 Smart AdeyemiNo edit summary
  • 14:3914:39, 18 June 2024 dif hist +1,516 N Smart AdeyemiCreated page with "'''Smart Adeyemi''' (dem bon am on 18 August 1960) na Senato for di Kogi West constituency of Kogi Stet, Nigeria, wey enta ofis on 29 May 2007. Na APC memba. E enta as Senato for di third taim on di 30th of November 2019. ==Hau e tek stat life== Dem bon Smart Adeyemi on 18 August 1960. E get Diploma in Poblik Relations, diploma in law, advans diploma insaid Mass Communication, an masta in Poblik Administration fom di Federal Universiti of Technology Owerri, an..."

17 June 2024

  • 11:5311:53, 17 June 2024 dif hist +12 Ben CarsonNo edit summary di one wey dey nau
  • 11:5211:52, 17 June 2024 dif hist +4,351 N Ben CarsonCreated page with "'''Benjamin Solomon Carson Sr.''' (dem bon am on September 18, 1951) na Amerika retaya neurosurgeon, akademik, wey dey rait buk, an na politishan wey don sarf as di 17th United States Seketri of Hauzin an Urban Divelopmet fom 2017 rish 2021. E dey pipu wey dem go meshon im nem fest for neurosurgeon, e trai bi President of di United States in 2016 Repoblikan primari, Carson na one of di black pesin wey dem sabi wel for United States. ==How e tek stat life an edukas..."

16 June 2024

15 June 2024

  • 10:2710:27, 15 June 2024 dif hist −33 Chidinma EkileNo edit summary di one wey dey nau
  • 10:1810:18, 15 June 2024 dif hist −34 Chidinma EkileNo edit summary
  • 10:1410:14, 15 June 2024 dif hist +16,267 N Chidinma EkileCreated page with "'''Chidinma Ekile''' (dem bon am on 2 May 1991), wey plenti pipu sabi as Chindima, na Naija song raita, singa an aktres. Shi kom fom Imo State, dem bon am for Ketu, Kosofe, Lagos State. Insaid 2010, wetin mek plenti pipu sabi am na ontop sey e win di third season of Project Fame West Afrika. Na Shi bi di fest wuman wey go dey nomba 1 for MTV Base Official Naija Top 10 chart wit di song "EMI ni Baller" wey shi sing.[5] In 2011, shi rilis song wit  Sound Sultan,..."

14 June 2024

  • 00:5500:55, 14 June 2024 dif hist +3,245 N Annie Macaulay–IdibiaCreated page with "{{Databox}} '''Annie Macaulay–Idibia''' (dem bon am on 13 November 1984) na Naija model, presenta an aktres. Im nem dey insaid pesin wey dem kol wey fit win "Best Supporting Actress" katigori insaid 2009 Best Nollywood Awod. ==Hau shi tek stat life an edukashon== Dem bon Annie for Ibadan but na fom Eket wey dey Akwa Ibom Stet, shi kom fom. Shi kom Legos afta im mama an papa no dey togeda. Shi get digre in Computer Science an Theatre Arts afta shi finish ondagr..." di one wey dey nau

12 June 2024

10 June 2024

  • 12:5112:51, 10 June 2024 dif hist +12 John DumeloNo edit summary di one wey dey nau
  • 12:4912:49, 10 June 2024 dif hist +7 Segun OdegbamiNo edit summary di one wey dey nau Tag: Visual edit: Switched
  • 12:4612:46, 10 June 2024 dif hist +7,715 N John DumeloCreated page with "'''John Dumelo''' (dem bon am on 3 February 1984) na Ghanian aktor an politishan. For 1 April 2014, na im bi fest Ghanian aktor wey go get 1million likes for Facebook. Im papa an mama na Mr John Dumelo, wey bi civil engineer, an Mrs. Antoinette Dumelo, wey bi custom ofisa. ==Hau e tek stat life an edukashon== Dem bon Dumelo for Ghana an e go im fest skul insaid Christ the King School in Accra. E go Achimota skul an e dey insaid Drama Klub e stil win Fliers Gu..."

7 June 2024

4 June 2024

  • 03:4803:48, 4 June 2024 dif hist +12 Ayinde BarristerNo edit summary di one wey dey nau
  • 03:4603:46, 4 June 2024 dif hist +1,150 N Ayinde BarristerCreated page with "'''Sikiru Olalade Ayinde Balogun''' MFR (dem bon am on 9 February 1948 - 16 December 2010) wey plenti pipu sabi as '''Ayinde Barrister''' na Naija bon Yoruba singa-songraita, songprodusa an Muzik parforma. E dey insaid singa wey stat Fuji an Wéré muzik. Afta dem fest sabi am for im wok in 1965, Ayinde Barrister don rilis ova 70 studio album. ==Hau e tek stat life== Ayinde Barrister wey dem bon on 9 February 1948, to di famili of Salawu Balogun wey dey sel tin..."

31 May 2024

  • 15:5515:55, 31 May 2024 dif hist +11 Onome EbiNo edit summary di one wey dey nau
  • 15:5515:55, 31 May 2024 dif hist +3,574 N Onome EbiCreated page with " '''Onome Ebi''' na Naija ogbonge futbol playa wey dey pley as centra bak for Naija klub Abia Angels an do Naija Wumen's Nashonal team. Insaid 2023 na Shi bi di fest Afrika playa, man abi wuman, wey go pley 6 FIFA Wod Kop Tournament. ==Im klub wok== Shi pley for Bayelasa Queen FC insaid di Naija Wumen's Championship bifor shi muv go Pitea IF an Djugardens IF wey dey Sweden's Damallsvenskan. Shi pley for Turkish saide Düvenciler Lisesispor an Ataşehir Belediyespor..."

30 May 2024

27 May 2024

  • 00:1000:10, 27 May 2024 dif hist +4,257 N Ogbonnaya OnuCreated page with " {{Databox}} '''Ogbonnaya Onu''' CON (dem bon am on 1 December 1951 - e kpai on 11 April 2024) na Naija politishan, buk raita an engineer bifor e kpai on 11 April 2024. Na im bi di fest govnor wey dem vote for in Abia State an na im bi di bifor bifor Naija minista of science, technology an innovation fom November 2015 rish wen e sey e no dey du in 2022. Na im bi di minista wey don sarf pas for di ministry. ==Im life tori== Dem bon Ogbonnaya Onu on 1 Decemb..." di one wey dey nau

25 May 2024

24 May 2024

  • 00:2300:23, 24 May 2024 dif hist −3 Anthar LaniyanNo edit summary di one wey dey nau
  • 00:2200:22, 24 May 2024 dif hist +1,161 N Anthar LaniyanCreated page with "{{Databox}} '''Anthar Laniyan''' na Naija aktor, fim produsa an direkto. ==Hau e tek stat life== Dem bon Laniyan''' for Osogbo wey bi kapita of Osun Stet Southwest Nigeria. E go Baptist Sekondri Skul wia e tek get im West Afrika Certifikate Examination (WEAC) in Legos Stet. E kon leta stil go Universiti of Ibadan wia e tek get im Bachelor of Arts Digre in theatre arts. ==Im wok== Laniyan stat to dey akt in 1981 an di fest fim wey dey popula wey e du na ''Everybo..."

21 May 2024

  • 15:0115:01, 21 May 2024 dif hist +12 Kunle AfolayanNo edit summary di one wey dey nau
  • 11:4711:47, 21 May 2024 dif hist +3,542 N Kunle AfolayanCreated page with "'''Kunle Afolayan''' (dem bon am on 30 September 1975) na Naija aktor, produsa an dairekto. Plenti pipu sabi am ontop hau e tek dey wok for Nollywood muvis wit big moni. E stat to dey akt fim in 1999 for ''Saworoide'' fim, e kon stat to dey dairet in 2006, fim e fest du as dairekto na Irapada, na Naija fim wey don kolet plenti awod like; Afrika Muvie Akademik Awod for Bes fim in an Afrika langwej. ==Hau e tek stat life== Afolayan na Yoruba pesin fom Kwars stet. Na..."

20 May 2024

(di one wey niu pas | di one wey old pas) See am (niu wel wel 50 | ) (20 | 50 | 100 | 250 | 500)